Nigerian Gospel

Gospel Songs

Banky W – Final Say

on

BANKY W

Banky W – Final Say And Lyrics

Genre: Nigerian Gospel.
Artist: Banky W
Format: .
Quality: 320 Kbps.
Year: 2022.
Size: 3.01 Mb.

When you wake up in the morning, it means God is not done with you, because when his done, you will, have no reason to wake up. Jesus responded that if the crowd quieted down, HIS father (God Almighty) would cause the very stones to cry out in praise of him.

don’t be silent! Let exalt our God the King; Let us praise his name for ever and ever. Every day Let us praise him and extol his name for ever and ever.
The Popular Gospel Singer Banky W brings to us power packed song Titled “Final Say” Stay Blessed as you stream and .

Press Play to Stream and Listen to Final Say ” on Nigerian Gospel “FMT” 320kbps shazam datafilehost gaana CDQ kingdomboiz deezer itunes hungama Song.

Recommended for You!!!   Canal Jozyanne – Espirito Santo

video below.

Final Say

Lyrics for Final Say – Banky W 

What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seeds
Wey just dey germinate
So be hopeful
‘Cause wetin I know be say
The baba wey we dey serve
E no dey use us play

E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine

‘Cause when oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh
‘Cause when oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh

Recommended for You!!!   MP3 DOWNLOAD: Ks Bloom - Oh La Miséricorde [+ Lyrics]

‘Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
No matter what them say
No matter what them do

Delay is not denial
Keep waiting patiently
You can triumph through your trials
If you just believe
So don’t give up the fight
‘Cause baba god no dey sleep
One day you will surely celebrate, oh
He will supply your need
Have a likkle faith and see that

E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine

‘Cause when oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh
‘Cause when oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh

Recommended for You!!!   Ebuka Songs – Midnight Cry Volume 2

‘Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
No matter what them say
No matter what them do

Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say
Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say

‘Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
No matter what them say
No matter what them do

Recommended for you